Go To Top

Dem Bobo Lyrics

Yesterday, Dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Dem Bobo Lyrics performed by Femi Kuti are property and copyright of the authors, artists and labels. You should note that Dem Bobo Lyrics performed by Femi Kuti is only provided for educational purposes only and if you like the song you should buy the CD


What is the meaning of Dem Bobo lyrics?